Lafun – Fermented Cassava Flour (White Amala)
Mokk Foods Lafun na original cassava flour wey dem ferment, dry under sun and grind well. E dey come out soft when you turn am, and e dey go well with ewedu, okra, or gbegiri soup.
Dis Lafun na real swallow for strong Nigerian soup. Easy to prepare and e get energy.
Wetin You Go Like:
- Original Lafun – fermented cassava
- White Amala style – smooth and soft
- No gluten – e clean wella
- Easy to prepare and e no dey draw like fufu
Na so Yoruba people dey chop – make you try Lafun from Mokk Foods.
Lafun – Fermented Cassava Flour (White Amala)
Mokk Foods Lafun is a traditional Nigerian flour made from fermented cassava, sun-dried, and finely ground for smooth, lump-free preparation. Also called White Amala, Lafun is perfect for enjoying with ewedu, okra, or ogbono soup.
It’s naturally gluten-free, low in fat, and rich in energy – ideal for a wholesome African meal.
Key Features:
- Made from 100% fermented cassava
- Traditional White Amala flour
- Gluten-free and vegan
- Fine texture – easy to prepare
- Sealed for freshness